Lyrics: Wizard Chan/Obed Chijioke Nwafor Music: Wizard Chan/Obed Chijioke Nwafor (Obedo PF) Oh no no no Go crazy Go go On a Ghetto way you know know Do Do Money matter Okokomaiko That was the Ghetto wey I came from Everybody mind there own business nobody wan ask you how you live life Ah I no dey like to fight but no go make mistake step on my NIKE Cause any minute wahala fit gas Wahala fit gas when you no dey get wish chaii ah I can't lie if nah money I dey Find am Two four seven,I dey road I dey fight am And Nobody no this pain wey I see for Road And nobody know all this pain. (Wizard Chan) Chan For Life Spark up the fire unto cloud 9 Let the stories reminisce right For the days we died and survive When the streets were chasing our lives Leave home, then Mama would cry Oh my child how would you survive In the midst of these cannibals yeah I pray the lord will smoothen your ride Have been grinding lowkey, somewhere far away Trying to get to Lekki so my dreams shall chase Wetin my eye he don see on my way to fame I pray we all get famous so it’s not in vain. I can't lie if nah Money I dey Find am Two four seven,I dey road I dey fight am And Nobody no this pain wey I see for Road I can't lie if nah money I dey Find am Two four seven,I dey road I dey fight am And Nobody no this pain wey I see for Road Nobody no Nobody no wetin boy see for the Road Nobody no wetin boy see for the Road Have been grinding lowkey, somewhere far away Trying to get to Lekki so my dreams shall chase Wetin my eye he don see on my way to fame I pray we all get famous so it’s not in vain.