Lyrics: Adeyemo Sunday
Music: Adeyemo Sunday
If na by work I for don buy Benz but But I still dey wonder why e never set So many niggas nu ti fi mi le But too mush talk no dey full basket Say na life style Hutles for the bag explain later Life style too cost you go work hard And time no dey slow e Dey move fast Tera mo hutles e koya mora Ise kolowo alubarika lo ju If you dey face your fair I dey face my own too But e no go bad if I shutdown 02 Babalawo con turn my padi If you don get no mean you sabi Awon ebge e ma ti faraki But remember awon be ni hospital ti wan le rita Baba jor se ore kan fun 30 bitcoin ole te fun mi Jor ma fi ileya sumi Ti Koba sowo won ma ma bumi Mama mi ma ti n da ruGbo but kosowo baba sha numi My papa no get any options na only me them Base on Them fit dey for you make them no really care You never get and you wan relent Sin today tomorrow go repent Iya ti mum je mi otu gobod dor je o Cus mama mi jeya popu lori So wa da ki ya to je awon omo ton bi Ojo I re je ko seni tori mi So mo tera Mo Hustle tun bo se sori mi Ahh say Baba ma se ore ede fun mi. Kowa sope ofi sha dan wo Baba shanu mi Baba roti iya to bi mi Irun funfun tin yo Lori But hustle Yi le fu n mi If I no get money how I go do this ? Baba jor se ore kan fun 30 bitcoin ole te fun mi Jor ma fi ileya sumi Ti Koba sowo won ma ma bumi Mama mi ma ti n da ruGbo but kosowo baba sha numi My papa no get any options na only me them Base on Baba ma se ore ede fun mi. Kowa sope ofi sha dan wo Baba shanu mi Baba roti iya to bi mi Irun funfun tin yo Lori But hustle Yi le fu n mi If I no get money how I go do this