Ayomide

Ayomide Uhmm I don't really Know what to say I just want To wish you happy birthday Yeah Yeah
Today na your birthday And I know say I suppose don dey your side Buh baby girl I no fit Girl you know this Na why me carry pen dey write
Oh baby girl I'm sorry If I no dey I hope say you go dey alright And make you no go frown face It's your birthday I really wanna see you smile
Girl it's a plus 1 for you today I know say I no dey your place But I wish to come celebrate You know how bad I wanna be with ya
Chop life and enjoy your day Cause you know me dey Far away from ya Girl I cannot explain The kind pain wey I feel deep down inside
As I no dey with ya E be like say make Dem carry my head Make dem put am for freezer I wan cool my head off Make nobody go pressure me Baby girl make you flex on Jaye lo no need to think about me
Omo omo tonso gangan A queen and more She be boss she be mentor She get style she dey Put in the pressure Omooo won for anytime Wey she turn up
Bad girl o fyn o sweet o Make a badman wan peep from window Yeah Just to see your pretty face You make a badman want to craze
Girl it's a plus 1 for you today I know say I no dey your place But I wish to come celebrate You know how bad I wanna be with ya
Chop life and enjoy your day Cause you know me dey Far away from ya Girl I cannot explain The kind pain wey I feel deep down inside
God bless your new age Girl I pray Say many better Things go come your way By God's grace Oh yeah
Be careful girl no go loose guard Cause frienemies dey for your back Say enemies wan do you bad So you gats pray make God dey your back
God's gon protect ya Live long and prosper yeah Girl you go chop life If you pray To God e go answer ya
God's gon protect ya Live long and prosper yeah Girl you go chop life If you pray to God e go answer ya