Music: Chidoccy
Thanks for the kisses
Thanks for the love
For the things that I love
Thanks for everyone
That would make us one
Make we tell them oooh
Wey wan put asunder
Go put asunder
Body go tire you
Go put asunder
Wahala Go taya you
Go put asunder
Body go tire you
Go put asunder
Wahala go tire you
If I no love you
Say na who I for dey love
Na for this year I say
I be baba for the love
Conny man sey mumu
Na em dey fall in love
When I see you
I fall in love oooh
Co easy Co easy
Policy policy
Co easy Co easy
But I go risk it
I go risk it
Go put asunder
Body go tire you
Go put asunder
Wahala go tire you
Go put asunder
Body go tire you
Go put asunder
Wahala go tire you
Jaiye, shaleye o
Baby let's go faraway o
Each and every day
Like it's holiday o
I no do pass omah lay ooo
Rain rain rain just go away o
Me and my baby want to play o
Each and every hour we
Dey fornicate o
I no Dey look uche face o
Bby I've been grinding
Since the 90's
Dem my niggas didn't notice
Chasing all the shandis
Me I Dey mind my own biz
Now dem all niggas wanna
See me for their showbiz
Dem say who be that boy
Nami Nami
Venom badboy
Dey kill this shii
When I Dey put am
Make u Dey feel am
Cos I go loot am
With my biggy kala
Go put asunder
Body go tire you
Go put assunder
Wahala go tire you
Go put asunder
Body go tire you
Go put asunder
Wahala go tire
Go put asunder
Body go tire you
Go put asunder
Wahala go tire you