Lyrics: Joshua Ogbaji
Music: Joshua Ogbaji
advice you
man u
for you yeah
(don't get it twisted I'm Josh muzik)
i get problems
problems wey be say
100 million fitu solve
i been get conscience
but now anything for money
any site we dey bomb there
poor man
go advice you
but na rich man go show Love
and if you no guide
my bro you go chop insult
na why me i dey low-key
so when e choke Dem ,
if you bill me and i chest am
no be your format
i just wan help
my eye don red
pour me water
make i fit see clear
me i know say dem go talk
shey you know say Dem go complain
shey you know say Dem go talk Many things for your back when na you get migraine
so make keni keni con dey try advice you
life no hesitate to beat you up like say na Man u
and nobody go dey for you
so you gats work so Later you fitu gbadun
Many times that fail
but i see them as lessons
try to get up
but i feel all these bruises
God knows it all
coz i pray on my knees yeah
but i still got scars and stories behind it
drop that smile and all your backstabbing
who go help u no go stress you
if you show up then go chenk you
i go try today
if e no work
i go try again
i no give up
do your own
no be competition
no dey bother me
no dey stress me
give me small time
oluwa go bless me
so make keni keni con dey try advice you
life no hesitate to beat you up like say na Man u
and nobody go dey for you
so you gats work so Later you fitu gbadun