SPIRITBEAM

Lyrics: Manema chibuzor Music: Manema chibuzor Uhn Uhhh Uhhh Uhnn
Say, I dey my dey All the things I do my way I pray for grace Anything wey I want I get, I get Oh Lord I pray, oh Lord I pray Oh come my way, oh come my way
Cos I've been journeying on the road With many many foes They don't love me though Buh make I reach my goal I no want nobody to laugh wetin I do Or tell me what to do Make I lock them in their zoo
lalalalalalala
Oh cover my family From all of them enemies Don't want no spirituality And I want no physicality As I block my face I block everything o I block anything o Wey go bother me o Oh Lord cover me o
Oh cover my family From all of them enemies Don't want no spirituality And I want no physicality As I block my face I block everything o I block anything o Wey go bother me o Oh Lord cover me o