You Dey Ma Mind

This one's for my lover Mmmmm Edem Blinks You gimme good vibes and the energy Come sip some henessey Make I write sweet melodies for you Ebi you Dey make I loose my mind You Dey Make I loose control Odo ooh Odo I don't wanna loose you baby Just dey by my side Anything you want Call on me I go provide I know sey your friends and fam no Dey like my matter Matter-matter-matter I no be Eazi but I fi To make them realize Girl You Dey Ma Mind Mon Bébé tous les temps Et jusqu'à la fin des temps Personne ne peut prendre ta place Girl You Dey Ma Mind Mon Bébé tous les temps Et jusqu'à la fin des temps Personne ne peut prendre ta place My heart dey beat —-koo-ko-ka Living Lavida —-loo-lo-ca My baby baby too sober She dey love me and I too love her Your body bad your body finer 10 over 10 oluwa design am I no go lie na you sabi am Oh baby Mai would you be mine For life I don't wanna loose you Baby just Dey by my side Anything you want - Call on me I go provide I know sey your friends and fam no Dey like my matter Matter-matter-matter I no be Eazi but I fi To make them realize Girl You Dey Ma Mind Mon Bébé tous les temps Et jusqu'à la fin des temps Personne ne peut prendre ta place Oh Girl You Dey Ma Mind Mon Bébé tous les temps Et jusqu'à la fin des temps Personne ne peut prendre ta place My heart dey beat Koo-ko-ka Living Lavida Loo-lo-ca My baby baby too sober She dey love me a Nd I too love her My heart dey beat Koo-ko-ka Living Lavida Loo-lo-ca My baby baby too sober She dey love me And I too love her