Lyrics: Niggiel Affran-Yankson
Music: Niggiel Affran-Yankson
Nyeah nyeah
GEEDIZ
Its more hitz down to flexy
Yeah nyeah
Frrrrrrrr!!
Young Black boy with a vision
But me life is full of temptation
Me family people no dey like me
Cuh dey say everything me do is abomination
Me problems chaw me no fi mention
And poverty ah ruined me reputation
Everything ina me life no dey function
That's why I man ah pre fi solution
Show me the way ai ai
(Kuh me hustle everyday and night still man no dey blow)
Show me the way ai ai
(Demma treat like an animal why Demma treat me so)
Show me the way ai ai
(Only u me last hope lord me have nowhere to go)
Show me the way ai ai
Lord please show me the way ai ai ai ai
Money talks me nuh get money so man ah speechless
Society ah talk sey man ah useless
Ina family house me living so man ah peaceless
Before cock crow man ah awake kuh me sleepless
But ah know seh one day bibia bΙyΙ fine
That's why i man never give up on the grind
So this year deΙ Lord abeg u make ah shine
Kuh me wan blow de whole world like alkaline
Show me the way ai ai
(Kuh me hustle everyday and night still man no dey blow)
Show me the way ai ai
(Demma treat like an animal why Demma treat me so)
Show me the way ai ai
(Only u me last hope lord me have nowhere to go)
Show me the way ai ai
Lord please show me the way ai ai ai ai
Father please
Me know man ah human being
But me dunno why Demma hate me for no reason
Backstabbing, faking and black painting
Demma praying and hoping sey man ah go prison
So me dey on me knees
And me pre fi me life's betterment
Kuh me trust you alone
But not the government
Father please make money follow me permanent
Kuh me want to be known ina every continent
Come rain come shine man ah hustle everyday
Me know seh hustle no get a holiday
Still nothing wey get so man ah lose faith
Sometimes over thinking make ah frustrate
But me never forget to give you thanks and praise
And sometimes i man fast and pray
Kuh me know seh
Only you haffi open better way better way
But me never know the reason why the hustle no dey pay
Young Black boy with a vision
But me life is full of temptation
Me family people no dey like me
Cuh dey say everything me do is abomination
Me problems chaw me no fi mention
And poverty ah ruined me reputation
Everything ina me life no dey function
That's why I man ah pre fi solution
Show me the way ai ai
(Kuh me hustle everyday and night still man no dey blow)
Show me the way ai ai
(Demma treat like an animal why Demma treat me so)
Show me the way ai ai
(Only u me last hope lord me have nowhere to go)
Show me the way ai ai
Lord please show me the way ai ai ai ai
Show me the way ai ai
(Kuh me hustle everyday and night still man no dey blow)
Show me the way ai ai
(Demma treat like an animal why Demma treat me so)
Show me the way ai ai
(Only u me last hope lord me have nowhere to go)
Show me the way ai ai
Lord please show me the way ai ai ai ai
Yieh eiii yieh yieh
Frrrrrrrrr