Love Story

Lyrics: Adjei Jubilant Asante Music: Adjei Jubilant Asante Ye yi ye yi yeye Ye yi ye yi yeye o
Yo yo yo yoyo Yo yo yo yoyo yo yo
Juby lele le o
Juby africa oo
You make a gangster to fall in love pretty melanin
I don’t really know how you do this oh oh pretty omalicha
For me I thank God sey I meet you that day you know you ma jigga
I never used to believe in love all my friends said Love was trash
But when I see my Bebe
she my mind change ee
)de odo nsuo na Pete me so yeye
She say Juby lele
Awo makoma yeye
This thing Dey drive like a caterpillar yeye
But when I see my Bebe
she my mind change ee
)de odo nsuo na Pete me so yeye
She say Juby lele
Awo makoma yeye
This thing Dey drive like a caterpillar yeye
Makoma bom yeye
Makoma bom yeye
I Dey love you I know sey you my baby
Makoma bom yeye
Makoma bom yeye
I Dey love you I know sey you my baby
Street boy oh Wey I Fall In Love Yeye
This thing be bad massacre yeye
Makoma bom yeye
Makoma bom yeye
I Dey love you I know sey you my baby
At first I see you then I make you pass oo this no be my thing
Young street boy you know sey My mind dey for the money thing
girl you deserve heaven
You change e my perception
Omoge ti o pa mi
Make I be your real daddy
Girl no Dey do me corny oo
You see my heart eh not a silicon oo
Girl you be **********
You see my heart eh not a silicon
Yenton no wo Makola dwamu
Makoma bom yeye
Makoma bom yeye
I Dey love you I know sey you my baby
Makoma bom yeye
Makoma bom yeye
I Dey love you I know sey you my baby
Street boy oh Wey I Fall In Love Yeye
This thing be bad massacre yeye
Makoma bom yeye
Makoma bom yeye
I Dey love you I know sey you my baby
Melanin girl baby you be my jigga
Odo Yewu whine and dance to my makosa
Seniorita Odo Yewu jigga s3 mehu wo anim na matinka
Nyinaa asesa
Melanin girl baby you be my jigga
Odo Yewu whine and dance to my makosa
Seniorita Odo Yewu jigga s3 mehu wo anim na matinka
Nyinaa asesa
Makoma bom yeye
Makoma bom yeye
Street boy oh Wey I Fall In Love Yeye