Ire

Lyrics: Dayola Music: Dayola/David Omyl Verse 1: Burger no fit tell Eba how banger soup go be If you no like my hustle, Alaye Na you sabi Wetin dey my head oo, Na how to survive Wetin dey my head oo, Na how to blow Na money on my mind And my mind Na my matter Oh ah ah My mind Na my matter Oh ye ye Hook: Alaye mi, this life Na one chance Hustle wella wella, make you blow one time To ba riran dada ko lo wa torchlight The streets wey we dey, Oga shine eyes Chorus: oh oh Ire, Ire Wole mi, ire Mo sase gbare lona Mo tewo gbare lona Oh yeah yeah, Ire Ire Wole mi, ire Mo sase gbare lona Mo Duro gbare lona Verse 2: Everyday I’ve been praying for the blessings of Jah Jehovah Make e do me good thing, everyday I be dey pray for love All the streets no wan show me good love But I know one day dem go dey show me the love that I need oh yeah Omo make blessings dey follow me ye, moni Ire make e come my way, blessings make e never leave my placeeee Make the girls too dey jo for my side And I want to dey spend moneyyyy Everyday I be pray for the cash oo Make I dey spray it all around oo And I know say my people go love me And I know say one day I go blow oo