Vibe boy

Lyrics: Qudus Ayobami Music: Qudus Ayobami Banger Ayeye oye Q.Lani o oo Swa me know say bad man da pepe Enough of all the shit and all the story una dey tell me now And i be fine boy oshankele Mole gba baby e o i know say you don dey fear me now And they believe say i lowon le And i be big boy dem know say na we don run the town And we dey jaiye from place to place And na who dey breath when we start to dey step the ground But that one no be koko My brother Shey you get doe do do Work hard and pray malo jogodo Ma lo filu ete ma fi jo konto aye ee
that one no be koko My brother Shey you get doe do do Work hard and pray malo jogodo Ma lo filu ete ma fi jo konto aye ee I be fine boy Q.Lan Vibe boy ye ee Bad boy Q.Lan I be vibe boy ye e Fine boy ee Bad boy ye e