What Do You Want

Lyrics: Ebuka Unogu Music: Ebuka Unogu Step aside fi mi Doing the things that I wouldn’t like No dey lie to me We living life when it feeling right
Man drowning Trying finna say i’m thriving Ya ya Mam drowning Ti ya ya
Oh yeah
I give you my heart you still want my wallet I give you my time you want my pocket Say you love me when the light dey shine But when e dark you no dey mind
I buy you gold and designer fits Why you dey flex for another click Tell me why you dey form like queen When e clear say you no really mean
You dey talk say you love me die Na my money no be me me o Bring my body no be me me o What do you want girl
Na my money love you want Na my money no be me me o Bring my body no be me me o What do you want girl
You dey talk say you love me die But your eyes dey lie And everytime I try You dey multiply wahala
No be me go want the war yeah And baby no be me go fight pass power Cos on a normal day I go just dey my dey
Oh yeah
I give you my heart you still want my wallet I give you my time you want my pocket Say you love me when the light dey shine But when e dark you no dey mind
I buy you gold and designer fits Why you dey flex for another click Tell me why you dey form like queen When e clear say you no really mean
You dey talk say you love me die Na my money no be me me o Bring my body no be me me o What do you want girl
Na my money love you want Na my money no be me me o Bring my body no be me me o What do you want girl
Oh yeah
I give you my heart you still want my wallet I give you my time you want my pocket Say you love me when the light dey shine But when e dark you no dey mind
I buy you gold and designer fits Why you dey flex for another click Tell me why you dey form like queen When e clear say you no really mean
You dey talk say you love me die No be me me o What do you want girl