Bad Days\Better Days

Lyrics: Stephen Sunday Dasar Music: Stephen Sunday Dasar Skii! I do not do the regular Giddibeng beng beng, tiya! Bad energy stay far away Oluwa me self wan dey shokpe I no fit forget the days of one nika Brother mi, me see shege, walai Bad energy stay far away Oluwa me self wan dey shokpe I no fit forget the days of one nika Brother mi, me see shege, walai Mammy mummy, ye ye yeah Shey you see as life dey go for me, ye ye yeah ooo Money money, ye ye yeah ahh People just the do anything for money, ye ye yeah Choima Bamidele Shey you go follow me go When I no get keke? Better days ahead Me I no dey play play Money be my language May this owo no be past tense ’Cause I get am before, no be property And I get am before, no go be my portion Plenty blessing, gats to be my portion Many many nights, man sacrifice Just to pay the price And if to say I be Dangote Everything for dey okay ooo I go give them tatashe Shey the boiii Everyday I just dey find maye People wey dey hate, them boku But na Jah wey me I look up to Make you pour me some liquor Boii gats strategies As I dey roll my dice Make it be double six on God Omologo, carry me go on top As I dey find wetin I dey find Make e no go kill me Long live Fresh (for long) Mammy mummy, ye ye yeah Shey you see as life dey go for me, ye ye yeah ooo Money money, ye ye yeah ahh People just the do anything for money, ye ye yeah Choima Bamidele Shey you go follow me go When I no get keke? Better days ahead Me I no dey play play Money be my language May this owo no be past tense ’Cause I get am before, no be property And I get am before, no go be my portion Plenty blessing, gats to be my portion