Lyrics: Godfrey Josiah Duniya
Music: Godfrey Josiah Duniya
Yea yea
It's your home boy G 2d AD
Pam pam per
This your love e dey pam
Pam pam per
Tenderly tenderly na be the
Way you dey pamper
This kind of love wey nobody fit put asunder
Holding me down through any type of weather Together na me and you dey forever ye ye
You give me love I never see before
Even when I fall down you no dey leave me all alone
Walking in the spirit
My swagger is in the Holy Ghost
Changing my story from glory to glory ehhh
You dey
Pam Pam Pam
Pam Pam per
You dey pamper me oooo
This your love too dey
Pam Pam pam
Pam Pam per
I say you dey pamper me ooo
Ajebutter wey dey
Pam Pam Pam
Pam Pam per
You dey pamper me ooo
This your love wey dey pam pam pam
Pam Pam per
I say you dey pamper me ooo
Jah jah na you be my destiny
I no go shame to talk about wetin you do for me
Who I be like this wey make you just dey love me
On the cross of Calvary na him you die for why ehh eh
Every morning your love is all I see
No go shame to tell everybody you all I need
As a living sacrifice so my all I give you all I seek
And so you left the ninety nine for me be the lost one
You dey
Pam Pam Pam
Pam Pam per
You dey pamper me ooo
This your love too dey
Pam Pam Pam
Pam Pam per
I say you dey pamper me ooo
Ajebutter wey dey
Pam Pam Pam
Pam Pam per
You dey Pamper me ooo
This your love wey dey
Pam Pam pam
Pam Pam per
I say you dey pamper me ooo
Tenderly tenderly na be the way you dey pamper
This kind of love wey nobody fit put asunder
Holding me down through any type of weather together na me and you dey forever ye ye
You give me love I never see before
Even when I fall down
You no dey leave me all alone
Walking in the spirit my swagger is in the Holy Ghost
Changing my story from glory to glory ehh
you dey
Pam Pam Pam
Pam Pam per
You dey
Pamper