Lyrics: Surplux_/Somzy/Milly/Marshall Music: Surplux_/Somzy/Milly/Marshall Loving you is a banger Monica no da too smile, you da make a man da go high Anything wey you want I go buy twice All I need is your presence If you want sef we go have sex Jennifer no dey form vex, cause you too fine, With much sense 2x My baby She is crazy I want her daily No other girl phase me Just my baby My baby She is crazy No other girl wa be like my baby My baby Who be that one for your side Is he her boyfriend or is he your guy Please can you tell me your mind You know say I love you die Fine boy like me no da lie Weting remain na for us to relax Fine girl just tell me your mind Fine girl just tell me your mind I get many many things for mind I can’t talk cause you will think na lie E get guy wa da hypnotize I no fit vex cause I no get right My baby She is crazy I want her daily No other girl phase me Just my baby My baby She is crazy No other girl wa be like my baby My baby