Pass

Lyrics: Olamilekan Abdulqudus Music: Olamilekan Abdulqudus The hustle hard no be play play As I dey press the button make e pay
I no wan suffer, Suffer again Mio lè depressed o Emi fe ma jayè Maye wey go bless me bless the maye
Edumare sign si oromi I need plenty money Ki ku mapa mother mi! Na everyday i dey worry I deserve Happy and peace
All these bills on me Plenty money go sort them Blessed them all my geez All the night i dey Yankee Street sabi the Anthem
Oh the love no pass Rip and Hbd my broo no go Dey pressure yourself Ikuyi o ma mo Owo After I reason about my life I still need claro I for done nowooo sile maga ni koi dawo
Shalewa nshey parole nitori owo Won’por leko as e dey go Omo Oro Lodi omo Owo Em no kill person them dey pawo
The hustle hard no be play play As I dey press the button make e pay I no wan suffer, Suffer again Mio lè depressed o Emi fe ma jayè
Edumare sign si oromi I need plenty money Oh the love no pass Rip and Hbd my broo Say no to pressure yourself Ikuyi o ma mo Owo After I reason about my life I still need claro I for done nowooo sile maga ni koi dawo