My race

Lyrics: Isiaka Wasiu Ademola Music: Isiaka Wasiu Ademola #INTRO Cledoo Oti ye e
#CHORUS Sheybi nah my life Shey bi nah you see Shey bai nah me know weytin Me I dey feel
Everyday of my life I dey always try Sheybi where am from Yes nah from the street
#HOOK Eni bani a jabo ma jabo Eso fun won wipe Kan lo Jawo Loju mi omi je lo jaabo Cledoo won Da ran oooo
Anytime when I dey with my carcurs I do shy cos me I be bad boi I don’t know what am doing right God keep bless me Nah my life mole shako o
#BRIDGE Anh anh anh anh Anh anh anh anh anh anh anh anh anh Anh anh anh anh Anh anh Anh anh anh anh anh anh anh
#VERSE Koto di pe mo jade sita Aiye ope yor mo ki aleluyah Many things wey dem talk for my back I no send nah why I be man Omo ogbon ni mi o If start tell you my story o Aiye еma pami o Eda kun e de shanu mummy mio
If I no find money tеll what I should find Won de nse bi e pe Awon na daami
Ototo lawa aye o Ade ile aiye lapade o Mima b’awon sare o Tan ba’ku ama shaye wa o Ototo lawa aye o Ade ile aiye lapade o
#CHORUS Sheybi nah my life Shey bi nah you see Shey bai nah me know weytin Me I dey feel Na me know weytin me I dey feel Many things I dey I dey see Everyday of my life I dey always try Sheybi where am from Yes nah from the street
Anh anh anh Anh anh anh anh anh
#HOOK Eni bani a jabo ma jabo Eso fun won wipe Kan lo Jawo Loju mi omi je lo jaabo Cledoo won Da ran oooo Cledoo won Da ran oooo Anytime when I dey with my carcurs I do shy cos me I be bad boi I don’t know what am doing right God keep bless me Nah my life mole shako o
#BRIDGE Anh anh anh anh Anh anh anh anh anh anh anh anh anh Anh anh anh anh yeah Anh anh Anh anh anh anh anh anh anh
#VERSE They want see me fall But I see them all Life we dey turn by turn Leave me alone abi kini gan Eje ka gboro o Ailowo lowo no be Borlo o Kan to de moti jogor For the street I be stubborn o Omo ope change color color I know many people wey no like us Many text they no reply us Their shoe no fit size us “we know But right now we dey thank God Time quick dey flow You guys all know When I get nothing then Nobody phone Base on believe Me self will blow Go round the world and feature Rickross
#CHORUS Sheybi nah my life Shey bi nah you see Shey bai nah me know weytin Me I dey feel Na me know weytin me I dey feel Many things I dey I dey see Everyday of my life I dey always try Sheybi where am from Yes nah from the street
Anh anh anh Anh anh anh anh anh
#HOOK Eni bani a jabo ma jabo Eso fun won wipe Kan lo Jawo Loju mi omi je lo jaabo Cledoo won Da ran oooo Cledoo won Da ran oooo Anytime when I dey with my carcurs I do shy cos me I be bad boi I don’t know what am doing right God keep bless me Nah my life mole shako o
#BRIDGE Anh anh anh anh Anh anh anh anh anh anh anh anh anh Anh anh anh anh yeah Anh anh Anh anh anh anh anh anh anh
#OUTROL Randy Eni bani a jabo ma jabo Eso fun won wipe Kan lo Jawo Loju mi omi je lo jaabo Cledoo won Da ran oooo