EVERYDAY

Lyrics: OYEDOKUN AYOMIDE Music: OYEDOKUN AYOMIDE Ano wan trouble I wan Dey go higher every day,dey your lane make I dey,stay focus omo aye As a trenches boi you have to keep bombing everyday ,mi o rope ma Debi mo de ,only few can relate
Mariro mai niqqa Stay focus on the bag If the money drop ma gapa Ayin yah ayin
Gbabi ma gbabe Ma ko si panpe Ise t’omo aje moma se sile If no be money me ano dey there Make I dey show for red carpet Won yin mu yin mu ma wo be Very soon dem go bowl down there
Ano fit dey find kele find money Wa f’wo mun kan ni To become a man is not a day journey Padi sise kara ni i K’oseni to ju olohun nlo Oju orun t’eye fo My talent nah follow come Won ma Mon I give to them one by one Ejeka gbadun lor
I work for my money ano dey vomit it Oyetola for a reason Pass colos don’t be stingy Be like say em no sabi me Sa keep working,maje kosu e ma jiggy The hustle hard I dey feel it ,very soon wa gba Kiki
Igbo lami fah mera fah ciga Omo oko l’eko dey buga Feragamo no be keke Just dey calcu dey sense K’Aja ma ko e j’egbe
Me no dey bother Oni bread koni butter Plenty werey wa Do omo k’odo iya Won lewa bota Aje pako daje butter See the boi don para Jesu ni baba
Moti d’awo monju fun adire He no be like say I get Tell dem make dem go down there L’owo yii oju ti red ,Ebami pe Tml
I don dey make million Ago soon make billion Pokiriyo,Animal Dey human form K’owere k’osilo jo