Lyrics: Tochukwu Ojogwu/Babatunde Olusegun Adewale
Music: Tochukwu Ojogwu/Babatunde Olusegun Adewale
Okay just carry it front, carry it front to the
I dey tell you 2pm in London, based on say I just land
Make I smoke that thing abeg
Sholz you and your grab a push abeg, Fizo make I
Yeah
When it boils down to it I'm the man
Odumodu pull up with him babe and the gang
VIP choke no be the plan
Naso we dey waka normally on demand
Whether na DVD, VCD
Odumo rhythm
Dem dey chop am like mini mi
I don dey get many mini miʼs
Descendant of Skeppy for my raps I dey speak easy
Whether na DVD, VCD
Odumo rhythm
Dem dey chop am like mini mi
I don dey get many mini miʼs
I go soon dey move like Elumelu
**** the up the game Zule Zoo
I’m unstoppable
The Banana peels were for me
So them go say I slip
As per say dem slumber make dem check am me I been dey moon walk on the P
Odumo this your confidence na heavy scare
These ***** are my sons I had to treat them all with petulance
Negligent
Even if when I saw them eating hell
Under the table that is where they dwell
Nothing go commot from their wishing well
I turn the music industry into tora bora
I stood on higher ground e dey show for the chart, about that? Abbottabad
Na where I train my sniper
I'm very bad my surveillance na ratata
**** ever rat
So I tag on Vector The Viper, everything na barrack
But nothing concern us with Barrack Obama
I go revolve am
Muʼammar Gaddafi this na Liberia, this no be Libya
Me I go win, me I go spin
Ahead of their team, I carry gun but dem parry rubber ring
If you like gym
Odumo go pull up with him pin
Burst your muscle, burst your bubble
If you try, carry Coti come I go pause their hustle
I no dey play on their level
I saw him pick a *****, I fall out *****
Dine with the devil
Now the matter don black dem need Odumodu
I'm the pot, I'm the kettle
Rollie on my kids, everything was got from kettle kids
Ask ma *****
Valentines was soft, we did it on a pebble beach
Ọmọ
She came up with a silly wish
OD
Can you **** me till eternity?
Based on the man wey I be
I go carry am go purgatory, carry am go Italy, carry am Sicily
Since we all want to be silly, carry am go Vatican
Pray for my past, complete the task, I no carry mask
Tell father say na me run the bomb blast
Not Ikeja thunder, Balogun I'm bonkers
Striker wey don conquer
She named her ***** after me
Tochi touch me easy peasy
Early morning, morning glory
Breakfast in my sisterʼs kitchen
Calgary was busy chilling
Baby sitting Sinobi was easy but not chimmy
That’s my nephew and my niece
I do them like I do this rappers tie them wrapper put them on my back
Afrobeat nkọ?
Put them on their toes
Seun Kuti know, Tiwa sef flow
Davido too much, na my real bro
Back on track with Melodies, from airport with luggage's
Fiola rain been fall
London feel am heavily
Kalacious na heavy flood, the hammer wey I pam, them think say na Thor get am
Weather man dey come pray for NEPA
Harmattan go suit for their agenda
Ọmọ put them inside body bag
March on dem, Timberland from Bonny camp
1G4 to CMS
CKC to FSS
After that I’m rocking Tesh
Enter London, holla chippy, holla ghetts
Hip hop legacy
They know I am ****ing there
Kala
I am ****ing them
Pull up with a Romanian chippy
Touch wood pass me the Hammer no Blicky
Bagamias pula ya blood-clot drippy
You Suge you smoke more booj than Hippy's
Ma lọ ṣerekere loju titi
Podcast Nitty, why so bitter
Meanwhile I’m laughing and sipping my margarita
AI help write your rhyme Jadrolita
Gimmie a Kilometre, dress back
Biko
My rhyme book got a four digit pin
Key code
Activities on rap DVD
Lethal
You chat jibiti with chat GPT
Reload
Swatroot day one P.B.T
We cold
Warido pass me the Warri brew
Apology not accepted **** your sorry crew
Ozuor, wey dey worry you
You're inaudible horrible polimaf slaughter you
Everything is recordable so chill make I yarn truth
No guns, ju-jitsu still the man shoot
For the take down , break your damn foot
Shoplifters will get cursed out
Banchoot
Translation, bad word in Hindi, labels wan rob me so I stay Indie
Sailing away resting on my oars when it’s windy