Lyrics: Oladimeji Mujeeb Abiola/Victor Barnabas Nanribetmun/Adisa Moshood Adeola
Music: Oladimeji Mujeeb Abiola/Victor Barnabas Nanribetmun/Adisa Moshood Adeola
Brother man
So the other day I was talking to my brother man on a low
E dey tell me about some parole
E Don run p dey wait money show
promise kele say she go fly Monaco
Brother man calm down you have to hustle for the dough
Nah kudi Dey make man denge post
If money enter carry chilalo
Hope say you get the code
Now they be like Omo mummy
Why you taking kpoli
Why you dey judge me u no sabi d story
Na the journey turn me to a hooligan
Tell nobody that I was a holy man
Story go change if you believe in yourself
Maro Ibi si eyan maba te eyan je
Mummy say Gather money make e full bullion van
bobo hustle with all muscle
make dem no call u yeye
Make dem no tell u Pele
As I dey go jejely ki Omo araye mafi mi se yeye o
Dem no fit do me yeye o
I no give woman belle
Na money I dey find na money dey my mind
My Journey pass keke oo
I’ve been on my grind
I’ve pushing my P money on my mind
I remember when raba no Dey
SAPA gat me tramatized
Now me and guys
Pull up in a convoyp brother no be CHAIS
SO don’t try to put yourself in my shoes e go just be over size
Because rain wey favor farmer ooo no favor bricklayer.
I’ve been grinding since teenager
Baba bless me Kinle rire gba
Dem wan eraze me eraser
But no forget say me I be dream chaser
I’ve been grinding since teenager
Baba bless me Kinle rire gba
(Logba interlude)
My feelings trying to control me
But my cbd taking me on a journey