Pose For My Camera (feat. Brown Joel)

Lyrics: Favour Agubosim Brown Music: Chuma Nwokike/Olomo Saidi Intro: Pose for my camera ngozi No dey take me dey wash like, Ke ko di? Porsche panamera, Nwkobi Any man wey go try am dem go see (Another World) Ahhh Mmmmmmm Verse 1:- I Dey survive and i dey try for myself E no mean say man no fit ask for help No mean say make you dey chaos me now No forget sey man no be jehovah And still around this time Many men still dey Jealousy No forget sey man no be Jehovah Table dey turn all around over Chorus:- Come Pose for My camera Ngozi No dey take me dey wash like, Ke ko di? Porsche panamera, Nwkobi Any man wey go try am dem go see Pose for My camera Ngozi No dey take me dey wash like, Ke ko di? Porsche panamera, Nwkobi Any man wey go try am I go cut am Agh agh agh And I go chop am vam vam vam You could call on me, girl I be your Van Damme EnitobabeĢ€momasosikonga(mmh) I go cut am Agh agh agh And I go chop am vam vam vam You could call on me, girl I be your Van Damme Eni to ba beĢ€ moma so si konga Mmmhhh mmmh mmhhh I’ll hold you down I got you for life Forever and now ye ye ye! I’ll hold you down I got you for life Forever and now Verse 2:- Omo if you ginger me I go ginger you Scratch my back as I scratch for you And I got only one life but I go spare for you my Kele Cuz anything wey be mine oh, I Dey protect with my life oooo Cuz e don tey when sorrow and tears and blood be the regular trademark o Sey dem no fit know say dem jam craze man o Dem ah wonder where dem ah fit place man o Cuz you know me style ah numerous Nothing equivalent To the way a badman do Chorus:- Pose for my camera ngozi No dey take me dey wash like, Ke ko di? Porsche panamera, Nwkobi Any man wey go try am I go cut am Agh agh agh And I go chop am vam vam vam You could call on me, girl I be your Van Damme EnitobabeĢ€momasosikonga(mmh) I go cut am Agh agh agh And I go chop am vam vam vam You could call on me, girl I be your Van Damme Eni to ba beĢ€ moma so si konga Mmmhhh mmmh mmhhh I’ll hold you down I got you for life Forever and now ye ye ye! I’ll hold you down I got you for life Forever and now Outro:- Pose for my camera ngozi No dey take me dey wash like, Ke ko di? Porsche panamera, Nwkobi Any man wey go try am dem go see Pose for my camera ngozi No dey take me dey wash like, Ke ko di? Porsche panamera, Nwkobi Any man wey go try am dem go see