Lyrics: ARomire Damilola AShabi
Music: ARomire Damilola AShabi
Kon'be
Shebaa
This boy mouth
sweet like sugarcane
I know say you dey lie for me ,me I wan chop your sugarcane too
I met this boy for ketu
I tell am relationship me I no do
I no know wetin jazz me
I'm sure say nah voodoo
Pele Ronaldinho wey dey play girls corny o
I dey bill you ,you dey call me barawo
I'm a bitch ,I'm not a hoe
I Don hustle EDD
I DON HUSTLE DATING
one maye I no see
But my mama dey for me eee
(Chorus)
I DON TIRE
Carry your relationship go front I no do again
TIRE
Carry your relationship go front
I no do again Tire
Carry your relationship go meet your girlfriends
I donTire
Carry your relationship go front go front
I Don tire
Femi nah scam
Ola nah scam
Won konfejapata
Tunde nah scam
Dem go call you our wife nah scam
Omo nah scam run for your life
Baby I no dey lieee
After the breakup I turn myself to an introvert
I write song I write chorus so I still write verse
For relationship I get rival (normally) For this music No rival(eh eh)
Hmm men are scum
Hi sexy Dem Don come
(Chorus)
I DON TIRE
Carry your relationship go front I no do again
TIRE
Carry your relationship go front
I no do again Tire
Carry your relationship go meet your girlfriends
I donTire
Carry your relationship go front go front
I Don tire
Hmm men are scum
Hi sexy Dem Don come
Dem go leave you after Dem come
Hmm Omo men are scum
Run for your life men are scum
Carry your relationship go front
I no do again
Tire
Carry your relationship go front
I no do again Tire
Carry your relationship go meet your girlfriends
I donTire
Carry your relationship go front go front
I Don tire