Steady

Pikin wey no get helper Suppose get OT Only you go save You koma selomi Steady we de fight Muhammed Ali We de grind on stead Like we be machine
Many thing wey sup See my eye don see Many times i jonze But i stand on G Steady Ten Toes No sign of weakening Steady work and pray Koma selomi
Majekinshubu kota mayomi Ire ati anu komabamirin Kayomide Funmilayomi Komaselomi Iwonimoni
Jah you see my struggle As i de grind, make i bubble Mi no go stop till you dahun Olorun Jimasun
Steady steady grinding Steady steady pushing Steady steady working Steady Bombing
Steady steady grinding Steady steady pushing Steady steady working Steady Praying
Jah Mikel, Jah Mikel Jah Mikel Mimo Baba bamishey Konala kemi lelo Fire dem, fire dem Baba jekan jona Any obstacles wey No want make i top top
Baby tete shey e Tipe timo tin wa Tipe timonti bere eh Jekayomide eh Kemi gan gbope nla Make i celebrate
Emi idan I been grinding gan gan Steady on the road Na God get direction Work and pray I de move with caution But man no go stop Till the thing don sup
Jah you see my struggle As i de grind, make i bubble Me no go stop till you dahun Olorun Jimasun
Steady steady grinding Steady steady pushing Steady steady working Steady Bombing
Steady steady grinding Steady steady pushing Steady steady working Steady Praying