Lyrics: Ajayi Tijesuni A Music: Ajayi Tijesuni A EJEH Mi - Twokizz x ZOBO RICHIE
{intro} Ejeh mi, Ejeh mi Shey if i Dey down Shey make i buzz ur phone Ejeh mi, Ejeh mi Shey if e don hard for my side Make i run too you? Ejeh mi, Ejeh mi Dey say na Pikin wey no get money na him dey get sense oh Ejeh mi, Ejeh mi Things wey i see for dis side me i no fit yan am oh
Woni ki ma lo bรจ Buh when i look back i no see dem at all Oh my nigga No forget say Me i no fit too leave you for here Me no get emotions All dis long talk make it short My mental health is ****ed up I no even sabi love Yeh ori mi to no lowo ZOBO RICHIE Oya GBE MI LO yeh Ejeh mi, Ejeh mi Ejeh mi, Ejeh mi Na who Dey for me i go dey for! Iโ€™m chasing bag so I no fit love D last girl wey me i try to love She fvck me up at d lowest point Omo ko funny mo All I want make we Dey on Convoy U know d matter i no fit too dull rara Hahaha
{VERSE 2} Billion dollars for my mind No fit too dull for my side Nothing fit make me fight Nothing fit make me shout Kowo ลšhร  ti kpe sometimes Na Wetin i dey reason for my mind I no fit too kpariwo When dem call me I go pick up there phone Ejeh mi,Ejeh mi Shey u go dey wit me when i need u pass U no fit shock me for here Omo Igando/Ikotun We Dey para we no Dey hear anything Once d money drop i go dey happy Bullion van Koma Kowo me de Omo me no Dey play Toba lo mo mi shere U go see something U go start to dey kรฉ Ejeh mi, Ejeh mi Shey ka sha no wole Kan ko casamigos wole Ejeh mi, Ejeh mi Na billion dollar i dey want for my side u know Ejeh mi, Ejeh mi I don see shege for dis life U know d matter Ejeh mi, Ejeh mi Things wey dey sup for our life we no fit too yarn am oh Zobo Richie Ejeh mi Main boy Ejeh mi KHALIFA Ejeh mi Demajesty Ejeh mi Medoo Blaq Ejeh mi Hush foreign Ejeh mi DCT Ejeh mi Mujeeb Ejeh mi Ye eeeee Ejeh mi Ejeh mi,Ejeh mi Zobo Richie loni kima gasolo Ejeh mi haha