Music: Eric Zoglo
Uhhhhh
Omo gimme something to make my head spin
Life dey hard
But
Am chasing that win
If e no sweet!!!!!
Abeg no bring am near
We dey run things loud!!!!!!
We no dey fear
Omo gimme the grabber make I smoke oh
Make I dey oh
Make my vibes flow
Arr won to feel de kolos high ooo
If e no loud!!!!!
Abeg I no wan know oooh oooh oh oh
No money no honey dem go nack your bae
Street dey hot ebi survival play
Hustle tire
But we dey find our way
Omo we no stop
Till the paper stay
Na the grabber dey light my mood
E dey ginger make arr chop my food
No dulling zone
We dey keep it crude
Vibes on vibes till the sky turn nude
Omo gimme the grabber make I smoke oh
Make I dey oh
Make my vibes flow
Arr won to feel the kolos high ooo
If e no loud!!!!!
Abeg I no wan know oooh oooh oh oh
Every corner na struggle and fight
We dey find light
Even in the night
Dreams dey big
But the pocket don tight
Still we dey move
Till the future bright