Lyrics: Oladinni Michael/Omisore Olamide Music: Oladinni Michael/Omisore Olamide Pizzle Chai Yao Call me baby Boi
See my phone ringing Pizzle is calling Tell me what’s poppin About the money Send me the login So we can earn it Boys wanna ball in We calculating
Activating Yea we calculating Owo por gan we calculating For the party we Dey activating Activating Yea we calculating Owo por gan we calculating For the party we Dey activating
Activating We Dey activating here Calculating We Dey calculating here Activating We Dey activating here Calculating (Pizzle) We Dey calculating here
Activate E ba mi shi gate E ma binu pe mo late E ba mi pe aunty Kate Awon girls yi bad Olorun won ni ka Big bu** all around Everybody lo ti high Why this nigga come dey Look like he no know person Oh They tell me say you gum body Why you come dey form You for talk when I say talk You come dey form like say You be one big boss Tell them say I don come with new song Ah falila don chop up She wear short with red top {Alihamdulilah} Omo she set gan Tell them say I don come With new song Come turn up for the party Make you come pop And we no Dey stop We no flop Ah Let’s go to the top
Activating We Dey activating here Calculating We Dey calculating here Activating We Dey activating here Calculating We Dey calculating here
Put am for reverse o Make you no Dey dull am Dull am o Bad man Dey online o So we collect all the dollar dollar o
Ko sere ni Moscow No dulling If no be money matter no call me Oshamo pizzle wats poppin Send me cash Make I send the login
I get sense I come fine So no cap we go dey alright I go spend all my money here We go shayo Till the morning light oo
Overnight we go dey alright Halftime for the party Full time for the grind And here we no slack No cap Ah Activate one time.
Activating We Dey activating here Calculating We Dey calculating here Activating We Dey activating here Calculating We Dey calculating here.
Written by: Oladinni Michael &Olamide Omisore