God Abeg

Big Dib!! God Abeg Ohh Ohhhhh Yeahh!
I Don drink Hennesy Mm Make I see Many Many things as e be... Mm Ee ee ee Too many friends be my enemy In my colony That's felony Big big felony It's not funny (Ee ee ee)
I just wanna be alone No friends no sorrows Plen... Plenty Money be my fantasy Don't wanna be Broke Lord I dey beg you save my soul Some of the niggas in my hood dey show jealousy Dem dey show me jealousy
God Abeg o Abeg o I dey beg ooo I dey beg ooo Hmm hmmm yeah yeah
They call me Big Dib Cos am the real G I be mega superstar people knows me Oluwa save me From all the bitchs Dey no wan me succeed Dey wan bring me down
All my eye Don red I Don high I Don cry I dey beg for your help Make you save & protect me Give me Joy Show me love Show me Mercy Show ur Mercy Your Mercy Show me Mercy God Abeg oo Abeg o I dey beg ooo I dey beg ooo
Mmmmm Adey beg you lord ooh Make you save me, take me far from bad energy Yeah, I love my life Big Dib!!