Music: Samad ayomide Yusuf Hustle everyday for the raba Omo no relent wa gba raba Keep pushing you go make ham You started from nothing No mean say o le make e
I no perfect I fit offend anybody Mio de mo nu anybody Struggling everyday in the ghetto The story go change omo shey you get oo At my young age Have been chasing the raba Everyday have been chasing Mulla Focus on my life And I no foor I’m not to young To get this money Why be say you Dey which me bad I never blow you won make i pyn You won make i pyn If raba drop dem go feel my melody Nobody Dey when I get no money No follow dem play No follow Dem seh Nah raba make you follow Dey chase The story no go sweet If I no chase raba Ati mo de mo ti kun shey barber I getti bread gimme butter Unnecessary talking wo is not my thing Lord Loru lafin wa whiti I know I’m an sinner Forgive all my sin I just Dey wonder Wetin all Dey do I no fit settle for less 80k dolls omo no be less Still on jah My worries are less My worries are less I no Dey settle for less As I Dey run ham make I no regret oo Everything he go set o Available don Dey red oo