Spiritually

Lyrics: Tobiloba Omolade Music: Tobiloba Omolade Everything Is mystery Happen In a speedy Hmm hmm But I’m back And better With the flames With the struggle
I’m still Breathing No one can Spit me I’ve got the instinct Cause I’m full with rage and energy Wey Nobody fit to stop me
Simultaneously you Dey talk Wetin you no dey know Shey you know the truth Wey you Dey form Hero Them don choke you You no fit to talk o Dem con carry you You Dey beg Barrawo

Spiritually I’m fit oh oh oh oh oh oh oh oh oh Physically I’m fit Eh eh eh Eh eh eh Eh eh eh

It’s my time Oh Lord Bad days No more Hungry For more Steadily focus So I no go fit lost No time To Dissolve Maintaining Focus Ah ah ah
Ija wa ija o si Always guiding Wetin man see Pass Wetin E no see Na why me I Dey clear My path Like Moses If na jazz E go cast Dem go burst me
Everything Is mystery Happen In a speedy Hmm hmm But I’m back And better With the flames With the struggle