Music: Emmanuel Udensi DJ Mozaino hit it
Chocolate deesign o
Your bum bum wider than the ocean tell me make I do for you You want it lately I de see say you de jam my banger too I no fear dem I de kpo smile cus me I be fine boy Ouu Mami na you be the the the the best I did it and I ****ing and I ****ing beat my chest ahh
She fire dancer , me i de like am She call me viber , steady de write rhymes No sufry whine am, bad girl a tyrant No Loud am, No Loud am (no loud am)
Say make you dance cus na summer wave (summer wave) Baby dance cus na summer wave (summer wave) Just Dey move cus na summer wave (summer wave) Body bang cus na summer wave (summer wave) I no de whyne you na summer wave (summer wave) Baby dance cus na summer wave (summer wave) Just Dey move cus na summer wave (summer wave) Body bang cus na summer wave (summer wave)
Baby.Baby Baby Baby One dey steady play me, no dey steady throw me hmmm Say we dey move from party to party Say we dey burst out now dem dey find me They know the boy is thunder and lightning Anything wey I do dem dey find me I dey go come Richie dem say he dey blow kpom Anywhere I go dem dey blow come Shawtys shaking ass, cause commotion na me dem dey wait for
Say make you dance cus na summer wave (summer wave) Baby dance cus na summer wave (summer wave) Just Dey move cus na summer wave (summer wave) Body bang cus na summer wave (summer wave) I no de whyne you na summer wave (summer wave) Baby dance cus na summer wave (summer wave) Just Dey move cus na summer wave (summer wave) Body bang cus na summer wave (summer wave)
Say make you dance cus na summer wave (summer wave) Baby dance cus na summer wave (summer wave) Just Dey move cus na summer wave (summer wave) Body bang cus na summer wave (summer wave) I no de whyne you na summer wave (summer wave) Baby dance cus na summer wave (summer wave) Just Dey move cus na summer wave (summer wave) Body bang cus na summer wave (summer wave)
Ahhh it's DMNbby