All Will Be Fine

Lyrics: Olulana Victor Music: Olulana Victor Yeah Bahdboi
I been dey find trouble Now I need that peace Face some shit Cos I need one thing Steady on grind So I stayed low key Sapa ti dey Mio ri client Bombing from dusk to dawn Motun run tax refund Waiting for funds to drop Credit score **** mi up I don't know where to run (Bahdboi)
I’ve been chasing raba all the time No one dey there when I was facing Sapa (Ajeh) Tin ba bubble ti ba tin ga pa Awon fake gee kan ma tun gbori won wa (Won ma gbori wa) Imagination I don't know what’s life (Kini yen) Brr I've been facing my shit all time Call on Jesus igbawo lo ma da All these niggas are snitch around All I hear is that all will be fine No doubt I go just believe like that People dey die No where to hide Painful death wey we go just take our heart Bomb biti boko 247 Pekele pekele ta lo l’eru Kini Level You get mind you fit chop with Devil ko le bubble (I’m out kuronbe)
You get maye you no fit spoil the maye Oloshi ofe rora shaye People dey there wey they find maye You dey here you dey pamper maye On duro kin gbowo kin wire e ni cash Abi O da bi n pe o ti sabi S'epe ni Ab'Oran asasi On bere update lai cashy I dey face my fear Nobody to care But I won't relent Till I reach the top up there Mo n hustle Wo 10 Mio gbowo for years But I know say one day say e go set I got a lot to offer But I dey gutter ti mo n suffer Lighting ganger, bombing maga Ti mo fi pade Peter Peter was sent by God He dey do normal before he bob T’omo iya me ti fe send bitcoin I no know wetin sup to wa fi lo Later later he sha come back Peter come back with some steam cards O sha bo card mo de ri cash Koto wa bob lo finally Peter de bob finally Later mo pade Steven Steven dey hard He still bo card Steven dey nice He no dey doubt I just dey scam I no dey mind I no go mind cos I must shine If money dey you be brother If money no dey dem go japa
I’ve been chasing raba all the time No one dey there when I was facing Sapa Tin ba bubble ti ba tin ga pa Awon fake gee kan ma tun gbori won wa Imagination I don't know what’s life Brr I've been facing my shit all time Call on Jesus igbawo lo ma da All these niggas are snitch around All I hear is that all will be fine No doubt I go just believe like that People dey die No where to hide Painful death wey we go just take our heart Bomb biti boko 247 Pekele pekele ta lo l’eru Kini Level You get mind you fit chop with Devil ko le bubble
I’m out