Lyrics: Sam - Dike Oliver
Music: Sam - Dike Oliver
You carry something wey dey pass my eye oh Belema
And if i ever ever tell you lie
Baby abeg pasisi iganima
You carry something wey dey pass my eye ohh Belema
And if i ever ever tell you lie
Baby abeg pasisi iganima
(Iganima baby)
Abena o
Abena o
I swear your body turn me to sinner o
Cinderella o
Ella o
Walahi talahi you put in the mood
There's nothing i can't do for you
This your kuli Kuli just dey scatter my head o
Yeah this one na special feeling
Say na special feeling
Cos na special love wey i get for you
This your body
Omo e sure for me
Go down low
No dey mezebu
This one na special feeling
Say na special feeling
Cos na special love wey i get for you
You know say me i dey talk and do
You carry something wey dey pass my eye oh Belema
And if i ever ever tell you lie
Baby abeg pasisi iganima
You carry something wey dey pass my eye ohh Belema
And if i ever ever tell you lie
Baby abeg pasisi iganima (iganima baby)
Love it when you do your dutty whine on top of me
If i ever do you wrong
Girl i’m sorry
Baby girl make you no go tell mummy Me i wanna touch you till the early morning
Your ikebe is very supa
And i get cane long and sweet like sugar
Omo touch you then i go make you shiver
Do you dirty thing wey you no go believe am
Baby just put it on me
I be the best you’ve ever seen
Count on me like 1 2 3
Baby no be make believe
Baby just put it on me
I be the best you’ve ever seen
Count on me like 1 2 3
You carry something wey dey
Pass my eye oh Belema
And if i ever ever tell you lie
Baby abeg pasisi iganima
You carry something wey dey
Pass my eye ohh Belema
And if i ever ever tell you lie
Baby abeg pasisi iganima
(Iganima baby)