TELL

Lyrics: Egbede Japhet onogwu Music: Egbede Japhet onogwu My shawty sweet My shawty bad oh She get the vibe oh She d make me circle oh Anywhere she go me I wan goo My royal highness I swear to God ,u be the finest No be madness oh Baby no be madness Tell me now Why you love me and you need me now .... Then you touch me now And you kiss me and you hug me now What do you see ? Why do you love me this way ? Why do you touch me this way What do you see Why you love me this way Why do you touch me this way (What do you see ) Why do yo love me this way Why do you touch me this way eh See this girl wey Dey for my area ( wey Dey for my area) I swear to God this girl mi na my wife material My wife material All the boys wan follow follow follow omo me na area (dem wan follow me na area I swear to god this girl the cure my malaria She d cure me maleria Hey I’m a bad guy on dis All the girl dem confesses She say wan rock on. Top J.12 tell her Mi wan rock on the top Tell me now Why you love me and you need me now .... Then you touch me now And you kiss me and you hug me now What do you see ? Why do you love me this way ? Why do you touch me this way What do you see Why you love me this way Why do you touch me this way (What do you see ) Why do yo love me this way Why do you touch me this way eh