Lyrics: Kate Michael
I got something on my mind some feelings that I can’t explain
Maybe na the hustle wey dey make me feel this way
All things I do I pray make them no be in vain
People wey I love na them still tell me say dey play

I dey do am and I thank God alubarika
Emi mo pe aye buru aye ma ni Ika
Evil people abeg no dey call me your nigga
Every other day I call on sister Jennifer
If it takes my time yeah I’ll do it for a price
And I know my people wey fit make me compromise
I no dey go anywhere if I no get invite
Wetin dem go tell me when “The Watchers” dey my sidee
I got something on my mind some feelings that I can’t explain
Maybe na the hustle wey dey make me feel this way
All things I do I pray make them no be in vain
People wey I love na them still tell me say dey play
I got something on my mind some feelings that I can’t explain
Maybe na the hustle wey dey make me feel this way
All things I do I pray make them no be in vain
People wey I love na them still tell me say dey play
I pray to God make my music dey travel far away
No available for the azza that was yesterday
Abeg dey speak up make we amend am if e yawa dey
I no know as e dey do me but I know say para dey
Lowkey I do my thing I no get time to shalaye
Know as you dey waka malo be si alaye
I dey make my money I no need to dey (sho sho sho sho sho)
We like we pop the moet sometime we pop Rozay