BoomBoi
Yo 6ix
You ready
Sapa just use me dey play
Thank Baba God i see today
Otikpe tin mo tin ke o
I look up to God and He clean my tears
Baba say my son no fear
Based on believe i must reach there
Emi Messi number 10 inu field
I dey dribble them
Fu won gege
Ajegunle pikin
Many things wey my eyes don see
Everyday by day police station
Mama don show
Kilo wa tu de o oh
You know say your papa no dey
E don leave us
E no show us love
Ki araye ma lo kpe mi loruko (Jor)
Omo mi gbera and be strong
Imรฅ nรก uwa siri Ike
Akuko shiin'ne anyi ga ko o
As the matter record for my head o
Na so I go play you the cassette o
Pressure from different places
Engaged in responsibilities
Na pikin dey take care
Of mama last last
No matter how bad e dey go o o
No go forget
After the rainfall the sun sets
I hope you still get your conscience
I hope you still get your conscience
Emi ole gba gbe ooh
Mi ole gba gbe ooh
To ba ri wa tan boh
Wo ma sa ere oh
Awa o sere oh
Ah sere oh
Toba je kpe ere ni
Ah sere oh
Baba say my son no fear
Based on believe i must reach there
Emi Messi number 10 inu field
I dey dribble them
Fu won gege
Ajegunle pikin
Many things wey my eyes don see
Everyday by day police station
Mama don show
Kilo wa tu de o oh
You know say your papa no dey
E don leave us
E no show us love
Ki araye ma lo kpe mi loruko (Jor)
Omo mi gbera and be strong
I go dey gbera and stay strong
BoomBoi
I go dey gbera and stay strong