Lyrics: Alabi Oluwapelumi Micheal/Owolabi Akorede Tunmise Music: Alabi Oluwapelumi Micheal/Owolabi Akorede Tunmise Journey lyrics Yeah yeah Ya I got names papichular ( Respect) Pop said slimmy try dey find money I've been striving even before he was telling me Cos nobody go dey when you no get anything Going through a lot of pain so I just take my medicine ( so I just take my medicine) It's me and me against the world so I face my fears Slimmy Pee t'alabye I go later get the check. Anytime wey I remember I go wipe my tears E too sure for me say God go give me too my shares Lemme tell you secrets of this matter that is paining me If you no get any money that is you be enemy Keep it up they no fit sponsor but they will be telling me This guy too much I swear I fit carry am to the tele V There's nobody wey dey for this life wey no get enemy Abeg listen to this song cos I dey sing for many things I fit rap alone no fit do comedy like morili I no fit tell you wetin dey do bad cos they are learning ni Yeah They are learning ni Don't even know my enemy Though they've been waiting for the day me I no go be the pelumi They wan eat me for mouth they think say I be the minimie Abeg no come my way cos body guards dey are you hearing me The money no dey today have faith e go come tommmorow I've been thinking every day when is the end gonna meet the sorrow Leaving space doesn't matter just make sure it is always narrow I dey sing they think say I go later go and push the barrow This life is not hard Dont go and take it too tight Spending money eveyday doesn't mean you're too nice Nothing dey, my brother make sure you're too wise Oya bescakeh no be dulling cos you're talking throughout Journey of a thousand Swears no be day job Bobby don dey whine us Bygone no be bygone Uhm uhm So them call me olodo rabata ani I’m lil Kay paplo Irawo lomo won ma mo Me I no go talk too much I get Allah get Jesus Ajeh I won’t give up Kanipe mo bolanle Kila mu mi tun sare But as a chosen Testimony mi o le tan laye Otipe ta tin ba bo Bamise Mo fe wa oko (car ) Ko n shey oro enikan Bi won so pe orun yabo ah God run am for me For me and my padi Don’t mind my steeze ahnahn Wire aza mhi God run am for me For me and my padi Don’t mind my steeze Wire aza mhi