Confess

Lyrics: Uchenna Malik Nwachukwu/Oluwatobi Anjorin Music: Uchenna Malik Nwachukwu So many things wey dey my chest Everyday me i fight my demons I no get energy to contest It’s a fight between two evils So many things I want to confess o It’s a lot on my mind I need some peace of mind Just want to live my life Wolo Wololo Wolo Wololo Wolo Wololo Wolo Wololo
24/7 maximum pressure But yawa still dey o Face your front, make you no misyarn 24/7 maximum pressure But yawa still dey o And my babe dey still want luv Oya hold steady Balance am go Money follow dey go When money follow for road Trobul follow dey show Better show your workings Make you no fit talk n do I found love when i bumped in tune
So many things wey dey my chest Everyday me i fight my demons I no get energy to contest It’s a fight between two evils So many things I want to confess o It’s a lot on my mind need some peace of mind just want to live my life Wolo Wololo Wolo Wololo Wolo Wololo Wolo Wololo
Trouble dey my mind , wetin have i caused? Only thing is to give my all My doings go dey tell my story Wahala fit to make it fall Crumble, yawa seems to fight my hustle Pray to God make i see the end But this life comes with cost in doubles E too much, must i pay in death? Pressure pressure pressure pressure Omo see this thing e don cast Money comes but money no stay How i suppose give them my last? Pressure pressure pressure pressure Omo see this thing e don cast Money comes but money no stay How i suppose give them my last?
Wolololo Everyday me i fight my demons Wolo Wolololo It’s a fight between two evils Wolo Wolololo It’s a lot on my mind Wolo Wolololo I need some peace of mind Just want to live my life