Lyrics: Adekunle Kolade/Olagbegi Emmanuel
Music: Adekunle Kolade/Olagbegi Emmanuel
Yeah Yeah Yeah Yeah
Shooting Star NananaNa
Papatipopo O
Ojj
Many Stress Wey Me I De Feel
Pop Some Bottles Gimme Chicken And Chips
Things Wey I De Think Pass Owo Nepa Bill
Omo No Stress Me No Come Tok Story
I Just Wan Chill All Night And Day
Make Money Come Ko WoLe Kope
Fine Fine Girls Threesome 4way
If U Wan Stress Me Just De Ur De
I Only Want Some Peace Of Mind
Big Booty Girls Make Dem De My Side
Make Sexy Ladies Massage Me For Spa
I Just Wanna Relax For Long Time
I No Want No Worries
I No Like No Stress
I Just Want My Money And My Girls
No More No Less
Bad Energy MaKe U Fashi
Don't Need None Of That Around Me
You Already Know That The Money Turn Me On
No Use Toku Toku Stress Me
Hey come for me
I gat a lot on me
Only money on my mind
Steady on my grind
And I want to remind
If you no realize
Iām a star in their eye
I No Want No Worries
I No Like No Stress
I Just Want My Money And My Girls
No More No Less
Bad Energy MaKe U Fashi
Don't Need None Of That Around Me
You Already Know That The Money Turn Me On
No Use Toku Toku Stress Me