HERO (Remix)

Lyrics: Ogunyelu Marvelous Matthew Music: Ogunyelu Marvelous Matthew I started from Zero oh But now am a hero Emi omo logo oh This Boy must to blow oh Blessings upon Blessings oh Make it follow me ehi When I enter the show oh oh Everybody pariwo ohh
If no be God tell me where i for dey If no be my Mama where I for dey Whey dey keep praying for me say Telling me say ajeh you go blow For this Life you be the light You no go sing make dey no dey Vibez Even my enemies too them no go last Nitori Adura lo gba lori mi
My brother is better you leave it or you take it Nobody go see you when you dey suffer from the trenches Je ki owo dey, it o fe she birthday, wo ma post eeh Even awon Omo ge ladugbo won ma toast eh Though I still dey reason on the road, 2020 I still dey run am on the road Ki iku ma pa alanu mi, ki ota mi le riro wo Gbogbo ire ti o wa loke ma ni emi kankan wo So mo tera mo Hustle mi, ki le ri owo muscle mi Ki omo Inu mi ma ba ma insult mi Ki omo Inu mi ma ba lo ma threaten mi Ki omo Inu mi ma ba lo ma pressure mi
tera mo Hustle mi, ki le ri owo muscle mi Ki omo Inu mi ma ba ma insult mi Ki omo Inu mi ma ba lo ma pressure mi Ki omo Inu mi ma ba lo ma pressure mi
I started from Zero oh But now am a hero Emi omo logo oh This Boy must to blow oh Blessings upon Blessings oh Make it follow me ehi When I enter the show oh oh Everybody pariwo ohh