Omalicha

Lyrics: Okeah-Barclays Richard Music: Okeah-Barclays Richard My baby ochanamacha Ochanamacha Omalicha Oyibo Baby Okararaka My baby ochanamacha Ochanamacha Omalicha Oyibo Baby Okararaka Why u wanna play me ojoro (Why you wanna play) Why u wanna do me wayo (Why you wanna do me ooh) This thing you do me make me kolo (This thing wey you do me ooh) Oya make u follow me enter moto (Mmm..) My baby ochanamacha Ochanamacha Omalicha My oyibo baby okararaka (Mmm..) Can we do this on a low-key (Low-key) Because I don’t wanna loose you (Mmm) Girl your body very sexy (Sexy) And I can’t trade you for nothing.. Anytime u call my phone I go pickup (Pick-up) Because I know sey many men de your DM But na weytin dem want na me get am Na me get am Na me get am Oyibo girl wey sabi Whine and pause oh baby Slow am down mapami Shake am cause tsunami The way the matter go Shey e watago Obalawam ishi Me I can’t let her go Omalicha mo Na you I go follow Anywhere you go I must to follow go.. Ochanamacha Omalicha My Oyibo Baby Okararaka (Mmm..) Ochanamacha Omalicha My Oyibo Baby Okararaka (Mmm..) Ochanamacha Omalicha My Oyibo Baby Okararaka Oyibo girl wey sabi Whine and pause oh baby Slow am down mapami Shake am cause tsunami