Lyrics: Adeleke Samod Ayomide/Gift Akpan Music: Adeleke Samod Ayomide/Gift Akpan Brother no dey rush Brother no dey rush
E go reach your turn Brother no dey rush
E go reach your turn !!! E go reach your turn !!!
Dem say I ment but na me be metal I wan smoke oya pass me my lighter Na you dey hate I dey find the paper If you no get money you be old taker
Full man squad who go settle the matter Rich man babe na for hood dem go knack am Life don make pastor don smoker Na for Benin you go see juju broker
Kasala don burst everybody don run Show balance no con dey make noise Na who get money dem dey call boss Who you be oga shut up
Shayo na bastard Puff puff pass My eye don plaster I pray make this money come faster I wan enjoy my life before I pass out