One Man

Lyrics: Goodluck Nwosu Music: Goodluck Nwosu Is another day Oya make we celebrate Pour some liquor Make we pop champagne Pour me some holy water Wash away my pains Take away my sorrows I no wan sorrow again Me I no like wahala Cuz trouble no Dey pay I no come this life To come die all in vein As I Dey hustle I Dey hustle for my pay
Pikin wey no Getty helper E no suppose to get sense
One man With a one man soldier I carry God I carry my Kala The life I Dey live No be my power Enemies dem go wan put asunder When e rough I Dey call on my baba As I Dey work I Dey hustle for my muller Remember the days When e red and e rough Opportunity comes but once But I go grab am
2X
For the payday mo te pa moshe Loke Loke lama ma malo Waka for the money kilometers As Omo ope Emino fe pa dollar Toda toda with my niggas I Dey fine the money pass tee dollar Na where the rabba Dey You go see me wella Oluwa bless me Jowo gbemi debe
One man With a one man soldier I carry God I carry my Kala The life I Dey live No be my power Enemies dem go wan put asunder When e rough I Dey call on baba As I Dey hustle I Dey hustle for my muller Remember the days When e red and e rough Opportunity comes but once But I grab am
2X
Pray me brother Mhii olofar Blessings all over me All over Dem go see me for their teli V No other Cuz yunno say e be my destinyyyyy