Anyway Nah Way

Lyrics: Supason333 Oh Na Na Na Na Na Na Oh Na Na Na Na Na Na Na Na Na Na Supason oh Ye ! Ye !! Echikete chiketechi Echikete chiketechi oooh Ah Echikete chiketechi Echikete chiketechi Ye !
Wetin my eyes see for street oh My mouth no fit talk am No No No (no no no) Wetin my eyes see for street oh My mouth no fit talk am No No No (no no no) But anyway na way o we go party oh Anyway nah way o we go sha manya Anyway nah way o we go jolly oh Anyway nah way o we gats turn up oh
Anyway nah way Anyway nah way (sha manya) Anyway nah Anyway nah Anyway nah way (manya) Anyway nah way Anyway nah way (sha manya) Anyway nah Anyway nah Anyway nah Anyway nah Anyway nah way oh Anyway nah way (sha manya) Anyway nah Anyway nah Anyway nah way oh (manya) Anyway nah way Anyway nah way (sha manya) Anyway nah Anyway nah Anyway nah way
I can’t come and kill myself oooh I can’t come and kill myself oh nah My Momma say no kill yourself oooh But my Momma say hustle for yourself oh yeah So I hustle for myself oh For my people My guys oh For my fans oh For my Momma I want to buy a benz oh Flexing with my friends oh Street no be gra gra Brother nah sense oh Jakputu meke girl girl Jakputu meke girl girl girl Burukutu meke girl girl Burukutu meke girl girl No dey dull this party oh Can’t you see life nah once oh No dey dull brother work oh Follow your heart no bicut oh Because
Anyway nah way Anyway nah way (sha manya) Anyway nah Anyway nah Anyway nah way (manya) Anyway nah way Anyway nah way (sha manya) Anyway nah Anyway nah Anyway nah Anyway nah Anyway nah way oh Anyway nah way (sha manya) Anyway nah Anyway nah Anyway nah way oh (manya) Anyway nah way Anyway nah way (sha manya) Anyway nah Anyway nah Anyway nah way oh
Brother abeg oooh No dey kill my vibe oh (no no no) Sister abeg oooh No dey kill my vibe oh (no no no) I want to hustle money Buy motto for mummy Fly myself to Germany And if i like i fly back to my country Yeah yeah Supason i give dem the vibe oh Brazhoney gimme the beat oh Dey don Dey feel the fever like WIZ & TIWA Oya come to the dance floor Make we party oh Ay Dance floor make we rock oh Ay No time to waste oh Brother - Sister No time to waste oh gan
Wetin my eyes see for street oh My mouth no fit talk am No No No (no no no) Wetin my eyes see for street oh My mouth no fit talk am No No No (no no no) But anyway na way o we go party oh Anyway nah way o we go sha manya Anyway nah way o we go jolly oh Anyway nah way o we gats turn up oh
Anyway nah way Anyway nah way (sha manya) Anyway nah Anyway nah Anyway nah way (manya) Anyway nah way Anyway nah way (sha manya) Anyway nah Anyway nah Anyway nah Anyway nah Anyway nah way oh Anyway nah way (sha manya) Anyway nah Anyway nah Anyway nah way oh (manya) Anyway nah way Anyway nah way (sha manya) Anyway nah Anyway nah Anyway nah way Supason oh (It’s Brazhoney on the beat)