Go outside ye Go outside ye
Dem say this boy from kwara E doesn't joke e dey cut their dada Anywhere we step na to give them yawa Music to the world straight from my yara Raising the standards and it's not by para Praying to the father make e no sour Until it's balanced make nobody bother me
And When they ask for the evidence i show them the workings show them the formula dem they fall for my eminence no be by intelligence And dem go pay for their negligence when they see me for their residence When i pull up with my hench men for their residence resistance is useless
Fire fire send down fire people wey dey hinder plenty gan won yapa
Fire fire send down fire people wey dey hinder plenty gan won yapa
When they ask for the evidence i show them the workings show them the formula dem dey fall for my eminence no be by intelligence And dem go pay for their negligence when they see me for their residence it's useless oh
But for the meantime chilling with my guys on the mainland Cruising around with my new rover we are never done until it's over i be chasing money i go see you later working on a formula show the data working on the formula show me answer
For my area village people wan do me like mandela with my vuvuzela play like cucurella in the daytime during night time go on my knees and i call jehovah call on baba osalobua make he gimme the formula gimme answer make e no tey before e come down