Lyrics: Adeniyi Segun
Music: Adeniyi Segun
dem say make we buckle up
Ehenn
Ati teramo
Wonni better days ahead
Na why I Dey jaramo
Anything wey you Dey use fight poverty koya Karamo
I Dey pray to GOD at the end of my life
Kin mase kabamo
Ahahaha
Aye yi ma le gan
Ehe eheeee
Ani kilatun feshey gan
Have been facing a lot of shit
Enu
Have been Wishing a lot of drip Have been siping a lot of drink
Ehu
Ruling a lot of streets
Why me why me
Why Dey wanna try me
High fashion shey you see the fabric
High service why Dey wan Dey fan me
As I roll my dice
Wetin I see Omo na 5/6
Have been skipping some classes
Bose hun lo motigbo
Motun iasi ooo
All work no play Omo no be cruise
All my guys giran dem no be Jews
You no be me
Me no be you
Wetin I do
Why Dey wan poison my food 00o
Aye le aye akamora
Won le payan nitori 1 naira 0o
Aye dey para
Aye dey kala
Aye no get reach you but dem go still dey gara 00
Aye go drain you
And na dem go still dey blame you
Life sweet past
Pekus yapa Lori table
Mo gallant motun stable
Alihamdullai I'm grateful
oh why me ?
person wey no get hand
wan shake
ewo whyning
if you no get the tho
dem go use u pa ni
Para Deh body
Konji deh body
Mama deh for me
Papa deh for me o
Moraye mo sa
Morigbo mo sha
Trynna avoid Fipa
Mori sapa mo pa o
Then we start our carrier with zero capital
Taba depati
Won ma ni kawabigba
Aforila many kale gba
Kale gbowo ekola
Unmm
Then we start our carrier with zero capital
Taba depati
Won ma ni kawabigba
Aforila many kale gba
Kale gbowo ekola
Unmm