Jeje (ft S Jay, Akeemvibes)

If na the hustle you dey hustle Padi mi sha ma she jeje If na the hustle you de hustle Padi mi sha na she Jeje oh no to ba fe hustle lo fe hustle Padi mi sha na she Jeje oh no If na the hustle you de hustle Padi mi sha na she Jeje oh no Tori naa
jeje la wa nlo oo aa ta si anybody jeje la wa nlo oo a de ta si anybody jeje la wa nlo oo aa ta si anybody jeje la wa nlo oo
yeah If i no make am for this life I go blame myself Cause I need plenty money To console myself Show myself need to enjoy myself Many people dey for cell Some don kill them self I be the guy wey them talk say e no go far Jejely dem dey feel me for there woofa Give what belongs to ceazer to ceazer If you not talking money see you later See many things I don see many things In the streets I don run many things Human beings they ma show you Many things and na only God is the only remedy
If na the hustle you dey hustle Padi mi sha ma she jeje If na the hustle you de hustle Padi mi sha na she Jeje oh no to ba fe hustle lo fe hustle Padi mi sha na she Jeje oh no If na the hustle you de hustle Padi mi sha na she Jeje oh no Tori naa
jeje la wa nlo oo aa ta si anybody jeje la wa nlo oo a de ta si anybody jeje la wa nlo oo aa ta si anybody jeje la wa nlo oo
akeem 'you know
all alone on the road (olohun) down on my kneels I dey pray I dey fight my fear fears turn down my eyes (eyes eyes) olohun I dey pray make he open make he open that way make he pick that call (urh urh) (say) i don dey give them on a biggie man vibe oya vibe to that Kun Kun vibe I don dey give Dem on a tuntun vibe oya move to the rhythm and vibe