Lyrics: Boi Malik/Sonia Diamante Music: Boi Malik This life get comer if you no get the raba yeah I never talk finish my girl don serve me breakfast yeah Wetin wan cause am because money no dey aza yeah Busy loving when another man is taken over Many many eyes dey see whenever there is no shi shi This life don teach me lessons we still dey learning Kini oju otiri For this young age. I just pray make e no go be everlasting agony
O lord ooo Lord as I dey scream your name Ebenimobe Baba Bamishe Make e my hustle make he no be in vain Baba God oo My mama dey getto dey pray Make her pikin get wetin him dey chase Ebenimobe Baba Bamishe ee Baba Bamishe ee Baba Bamishe Baba Bamishe ee Baba joor Bamishe Baba show me that way Baba show me that way Baba Bamishe Babe joor Bamishe eee
See I be one man soldier I be second daughter so I go gats be stronger. As I look my left that’s corner So many things wey Dey make me sober So many things I Dey do for love So many bills I Dey pay on top And If e no be money make we lock am up Cos me I no go gree till I get to the top
And Shawty say monalisa If I put am for back she be compromising Mummy said no room for memorizing If it comes around then it’s trespassing
And Shawty say monalisa If I put am for back she be compromising Mummy said no room for memorizing If it comes around then it’s trespassing
Oluwa Bamishe Oluwa Bamishe make he bless my way make he bless my way As I dey run my race As I dey run my race I dey face my fears I dey face my fears
Baba God oo My mama dey getto dey pray Make her pikin get wetin him dey chase Ebenimobe Baba Bamishe ee Baba Bamishe ee Baba Bamishe Baba Bamishe ee Baba joor Bamishe Baba show me that way Baba show me that way Baba Bamishe Babe joor Bamishe eee