Getty No Want

Lyrics: Mustapha Mohammed Traore Music: Mustapha Mohammed Traore Chaaa ! Getty Getty Getty EnaMEAN
Oh lord of mercy mercy mercy Mhmm hmm , dem no wanty wanty wanty
Oh lord of mercy ! Mercy mercy mercy
Take 5 cedi wey you say no Adey hia 1 cedi but Ano go get
Soak gari, you Dey show body Ano chop from morning eno be so funny
You go dey uptown go dey rob rob Me if I Dey up t ago dey job job
Work work on top tes3 ponkor Mor on kor s3 womp3 diaa menkor
Rich man son wey tire , Benz go dey pick am go oo Poor man son wey no chop , empty belly edey carry go sleep oo
So my paddy , eno be hurry Br3o br3o for the money hw3 Killy Killy
Kudi kudi kwaache ( hmm) kawokudi Kaman John John , eye red my money money ( ego be like )
Getty Getty No Want Wanty Wanty ! Wanty No Get
Getty ! Getty Getty No Want Wanty Wanty Wanty Getty No Want
Wanty ! Wanty No Get Getty ! Getty Getty No Want
Wanty Wanty Wanty No Get Getty Getty Getty Wanty No Get
( s3 womp3 aa, obi p3 oo)
Ha ! Walento walansa We Dey tire with the “ Yes Sir “
Massa, Messi dey for Barca You dey jue jue me , Ano be sadakan maasa
Monday , Sunday - different name Your day , my day - no go be the same
Today , your day - Ano Dey complain My day , maintain eno go turn skin pain
Linga linga linga linga - lingi lingi yoo ( who the mafia ?? EnaMEAN)
Linga linga linga linga - lingi lingi yoo ( mafor aka tia ! Tia tia tia )
Linga linga linga linga - lingi lingi yoo ( who the mafia , herh ! Who you dey fear ?? )
Linga linga linga linga - lingi lingi yoo ( mafor aka tia ! Tia tia tia )
Getty Getty No Want Wanty Wanty ! Wanty No Get
Getty ! Getty Getty No Want Wanty Wanty Wanty Getty No Want
Wanty ! Wanty No Get Getty ! Getty Getty No Want
Wanty Wanty Wanty No Get Getty Getty Getty Wanty No Get
( s3 womp3 aa, obi p3 oo)
Getty Getty Getty EnaMEAN Oh lord of mercy mercy mercy