Lyrics: Chris Mikel Music: Chris Mikel 1 1 2 Action I wake up in the morning I say my prayers To the one that knows my layer (Yeah) Say this Hustle No be Child's play You cannot come to complain So tap in to the Higher grace Cause this hustle must to pay (yeah) This hustle Must to pay (yeah) I no come to play Believe Ehy This hustle Must to pay This hustle must to pay This hustle must to pay Believe I don dey hustle I dey run by grace Nobody wey fit run my race I dey hustle I dey fill my space Everyday the hustle be calling me Falling in falling in Calling me calling me Falling in calling me Nigga been calling me Hustling, calling me Feeling me (yeah) Calling me Yeahh I fall into the beat anyhow like I be thug Na music dey give me liver Before Andrew sprinkle salt Music gave us platform Still yet we never top but we gather dey this journey No worry we go still ball omorr na time No worry e go be joor omorr na time We go still fly like butter flies in sky We go still shine I dedicate my life and time abeg Why I no go shine And if you try to stop my shine Men's go skin your ass alive no be cap Make nobody come to stop my grind Because me I'm getting my heels on high Mama tell me say make I no undermine Me and psycho fam we steady on time So tell me why I go dey worry The chances keep on coming Steady balling with my hommies Got me tripping like on molly The Grace still showed thats why The Friends keep on coming The music is my own thats why I say it to believe it Believe Believe cause I dey grind The music calling me everyday huh They never see me calling The Effort is speaking for me Ahh I'm working but no result It's showing but it's too slow I won't give up I no fit fail I no fit fall I no fit dull Cause he's here for me The one at the top (ohh at the top) Ohhh at the top Jazemyne at the top (yeah yeah) I been grinding all day Working Nonstop ooo My broda Working Nonstop ohh ohh No pain no gain Working all day Doing my things never stop me no way Émi lò far Me I know where I dey go now Never Leave me God I dey pray to yah Holy Father Holy Jannah Give me better things that's why I dey sing ahh I dey pray baba God No be Just to dey hustle Make the things and the Hustle Make E favor tomorrow Yeah, working everyday Nonstop Hoping there are better days ahead On God Yeah yeah, say nah money I dey find last last We go fine I believe 1 2 Action