Fall

Lyrics: Anthony Franklin Ugochukwu Music: Anthony Franklin Ugochukwu To be frank it’s Tony frank
Dem plenty Wey dey pray my pocket e empty Oluwa no let them laugh me Oluwa no let them ask me Oluebe chimu no Cause I've tried I've tried And now I know I cannot do it on my own oh Oh no no Oluwa no let them laugh me
Hicham anya nmiri Dim Na anya Hicham anya nmiri Dim Na anya Hicham anya nmiri Dim Na anya Ekwela ihere mem mo
Don't let me fall Don't let me crawl Don't let me fall Don't let me fall Don't let me crawl Don't let me fall Don't let me fall Don't let me crawl Don't let me fall Don't let me crawl Don't let me fall Don't let me fall fall fall
Wetin I don see mouth no fit talk Steady on the ground make I no go fall Man wey dey work shey you gat to chop oh Oh boy I gat to chop
I wear my agbada Call my guys Respect our Egberi papa Oga SabiNus You dey for my matter How e dey be Oluwa run me the least Make I see front